Say Your Love

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me

You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh, no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey

You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (na today)
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey

The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie (this is what you said to me)
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey

Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so

What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more

Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more

Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Diga seu amor

Na de hoje, e don dey
Garota, você sabe dizer-me que eu não mentira dey
Isto é o que você me disse

Você diz que seu amor não é mentira dey
Diga seus sentimentos não dey die
Ver minha menina Eu dey chorar eyah
Oh, não
Você diz que seu amor não é mentira oh dey
Ver minha menina Eu dey grito
Diga-me que tipo mentira ser este
Na eyah hoje e don dey

Você diz que seu amor não é mentira dey
E don tey (e don tey)
Faça você contar a seus amigos
Wetin Dey (na hoje)
Garota, você sabe dizer-me que eu não mentira Dey (isto é o que você disse para mim)
Ela vai falar dizer que vamos passar a nossa vida juntos
Ela gosta de me passar a sua própria mãe
Ela prefere me passar seu próprio pai
Meus irmãos me dizer que tipo mentira ser este
Na de hoje, eyah e don tey

O dia em que eu vi você, garota
Menina, eu sabia que você era um malandro
Porque você quer quebrar meu coração
E me virar de cabeça para baixo
Garota, você sabe dizer-me que eu não mentira Dey (isto é o que você disse para mim)
Menina, a qualquer hora que eu dey com você
Menina, eu sinto que você diz que ser bruxa o
Certifique-lo a sair da minha vista
Faça você encontrar o seu caminho
Diga-me que tipo mentira ser este
Na eyah hoje e don tey

Na mesma wey menina que eu vejo dentro da minha melhor amiga moto
Oh não, não ser tão
Menina, eu não preciso de uma explicação
Garota por que você dey dizer mentira
Diga-me por que você realmente dey dizer mentira
Eles falam dizem que dizem, ela disse que
Que ela dizer que
P-sqaure don dizer que
Meus irmãos me dizer que tipo mentira ser este
Ela don Kolo
Juro ninguém podia acreditar que a menina
Sem ser tão

Que tipo de vida é essa
Que tipo de vida wey ser este
Wey alguém ir dey ajuste luta
Dey lufa, bolha dey de selva
Não ser para o dobro
Na mesma wey garota que eu apressar
Na ela ser problema
Quem será que bebê wey dey fumble
Faça ela ir sef
Por que, por que, por que, por que eu vou chorar
Quando eu dey tentar
Ela dey mentir dizer o seu amor não dey die (eyah)
Então, agora baby, me diga, quem dey mentira (eyah)
Faça vos digo wetin eu recebo por minha mente
Garota, eu faço você wetin
Eu dey tentar informá-lo dizer que eu gosto de passar a minha mãe
Hey yo, que foi, então,
Mas, agora, menina, eu não preciso de você, não mais
Faça você ir, eu não preciso de você, não mais

Menina, eu faço você wetin
Eu dey tentar informá-lo dizer que eu gosto de passar a minha mãe
Menina, eu faço você wetin
Faça você ir, eu não gosto de você, não mais
Menina, eu faço você wetin
Eu dey tentar informá-lo dizer que eu gosto de passar a minha mãe
Menina, eu faço você wetin
Faça você ir, eu não preciso de você, não mais

Garota, eu vou morrer o
Eh
Ei, ei eh eh, oh não

Composição: