Faça login para habilitar sua assinatura e dê adeus aos anúncios

Fazer login
exibições de letras 341

beeni (feat. Barry Jhay)

CKay

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Yeah, o yeah o
Aah ah ah ah aaaah aaaah
(God get plan for me)
Ckay Yeeh o, aah uh aah

[Ckay]
Tomorrow get belle o
Nobody know wetin e go born
Yeah yeah
Yeah, Butterfly wey you see today
Only yesterday e be caterpillar wey dey crawl

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade
If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent
God get plan for me
E too sure for me woah woah

[Ckay & Barry Jhay]
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh eh Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh Beeni o ore o)

[Ckay]
Look at me now, look how I'm starting (look how I'm starting)
Just last week, I didn't have nothing (I didn't have nothing)
My ex call my phone dey congratulate me (congratulate me)
I tell her thank you, she want me back I say it's too late
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade
If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent
God get plan for me
E too sure for me ah-ah

[Ckay & Barry Jhay]
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh eh Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh Beeni o ore o)

Adicionar à playlist Tamanho Cifra Imprimir Corrigir Enviar tradução


Comentários

Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra

0 / 500

Faça parte  dessa comunidade 

Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de CKay e vá além da letra da música.

Conheça o Letras Academy

Enviar para a central de dúvidas?

Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.

Fixe este conteúdo com a aula:

0 / 500

Posts relacionados Ver mais no Blog


Opções de seleção