Question

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

Pergunta

Você sabe como eles me chamam de
Liga para mim
Don Jazzy de novo
É Don Jazzy de novo
É Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz com o disco
Só para registro
Se quiserem cortar todo o tomate, não vão comer ketchup
Oya koma lo, Paso o play n'be ye mo
E vá fazer você um tipo, seja divertido e uma vez, omo para ba bagunçar

Qualquer coisa que você me deseje, essa será a sua parte
Homem mau, nenhum trabalho o, homem não seja Deus o
Faça-os falar comigo, enquanto você voa como um helicóptero
Na pela graça de Deus e de Insha Allah, nós movemos ah

Pergunta, mas não obtive resposta
Hmm hmm Pergunta, mas não obtive resposta
Hmm hmm Pergunta, mas não obtive resposta
Hmm hmm Pergunta, mas não obtive resposta, resposta, resposta

Chefe como chefe como nós fazemos
Isso está causando Kasala quando nós nos mudamos
Eu vejo luz verde quando eu olho para você
Porque eu posso tirar foto com você

Na minha mandioca assim como vocês olham
E ser como dizer eu sei ver você fazer
Veja quando vamos kerewa como Zule Zoo?
Nkan para wu won ni ko so o

Qualquer coisa que você me deseja
Essa seja a sua parte
Homem mau, nenhum deles funciona
Homem não seja Deus o
Faça-o falar comigo
Enquanto você voa como um helicóptero
Na pela graça de Deus e de Insha Allah, nós movemos ah

Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
(Pergunta)
Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
Pergunta, mas não obtive resposta, resposta, resposta

(E você não consegue nivelar)
Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
(Wey seu bebê oo)
Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
Pergunta, mas não obtive resposta, Hmm hmm
(Quando você vai ganhar o Grammy?)
Pergunta, mas não obtive resposta, resposta, resposta

Só para registro
Só para registro
Se eu quiser, faça o dem chop
Todo o tomate, dem não vá ketchup

Composição: