On The Low

It's Kel P Vibes
Yeah, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it's cool when we're making love

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Jesu!

No baixo

É o Kel P Vibes
Sim Sim

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby seu amor dey alto me como choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, seu amor, dey, eu como o choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, seu amor, dey, alta eu como choko (baby, seu amor, dey, alta eu)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, você dey esfriar minha temperatura
Se você ligar, eu vou entregar
Eu não vou cair e sua mão, nunca
Diga-me que você vai amar para sempre
Eu sou um khaki, não é apto para couro
Oh meu Angeli, Angelina
Oh meu Angeli, Angelina

Oh mi o da oh
Toda vez que eu te vejo para o clube, eu dey televisão seu corpo
Você não sabe dizer a coisa que você carrega em forma, mate alguém
Você sabe que eu sinto uma vibe, você sente uma vibe, então baby, lamento-me (ye!)
E eu sei que você é tímido, mas é legal quando estamos fazendo amor

No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo

Angeli, Angelina, você dey esfriar minha temperatura
Se você ligar, eu vou entregar
Eu não vou cair e sua mão, nunca
Diga-me que você vai amar para sempre
Omo cáqui não serve para ser couro
Oh meu Angeli, Angelina
Oh meu Angeli, Angelina

Ah não
Quando eu sair, faça sinal para você
Por que você quer me questionar como uma entrevista?
Eu estou tentando colocar o anel em seu dedo também
E seja um cara melhor
Seja um cara melhor

No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo
No baixo

Angeli, Angelina, você dey esfriar minha temperatura (ah baby)
Se você ligar, eu vou entregar (ah baby)
Eu não vou cair e sua mão, nunca (ah baby)
Diga-me que você vai amar para sempre (ah baby)
Omo cáqui não serve para ser couro (ah baby)
Oh meu Angeli, Angelina (ah baby)
Oh meu Angeli, Angelina (ah baby)

Jesu!

Composição: