B. D’OR (feat. Wizkid)

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

B. D'OR (com Wizkid)

Omo cara, molhando dey sup, molhando dey sup na?
Eu dey seu lado, eu dey seu lado
Sim Sim
Um homem, dois homens
Três, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Mexa-se como uma discoteca
Ganhou ni ki ma lo latan
Eu sou o chefe, eu sou ator
Então, eles me deram uma bola de ouro
Oya vem tirar uma foto
Rorayo ayo n kpayan
Oya siga minhas instruções

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Venha fumar maconha
O médico disse para fazer eu estourar um desses
Faça-me voar como se dissesse que sou Aladdin
Venha trazer algumas melodias gentis
Omo Messi sozinho não passa por isso
Tantas coisas dentro do meu jeans
Eu juro que e seremos coisas, e seremos coisas

Kpenkelemes
Mexa-se como uma discoteca
Ganhou ni ki ma lo latan
Eu sou o chefe, eu sou ator
Então, eles me deram uma bola de ouro
Oya vem tirar uma foto
Rorayo ayo n kpayan
Oya siga minhas instruções

Oh, senhor de misericórdia
Eu dey com um wey me chame de Messi
Eu dey pela merda, ela vai voar venha me checar
Eu nunca vi uma pessoa bem cabida gemer e me impressionar
Todas as coisas que ela faz, ela me testa
Eu dey com kele wey de volta, eu dey pressiono coisa
O que eu carrego, não suspeite de mim
Ela me chama de corpo pequeno, grande motor, oh-ah
No meu número, ela ligou (mogbe oh)
Sempre que ela quiser me dar amor, ah
E como um pneu furado, vou bombear
E dia sim, dia não ela me excita
Diga-me que eu ainda faço ela gozar ainda mais
Assim que chegarmos em casa, dey kponkriyon
Walahi, eu esqueci de dizer o cara dela dey para lá
Veja omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Mexa-se como uma discoteca
Ganhou ni ki ma lo latan
Eu sou o chefe, eu sou ator
Então, eles me deram uma bola de ouro
Oya vem tirar uma foto
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya siga minhas instruções

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Composição: