Anybody

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Qualquer pessoa

Ahh ahh
Gbese
Ahh ahh

Eu não carrego minha energia, não tenho tempo para nenhum inimigo
Tori pe won le tomi
Nada que a pessoa nunca vê
Omo nada que a pessoa nunca vê
Esqueça, eu digo fashi

Muito em breve esperando
Je kawon padi eh jen ser
Eu dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
Eu estive respondendo sim senhor
Agora na me dem dey responda sim senhor
O respeito é recíproco
Mesmo que unuh saiba dizer que eu sou especial

Alguém, não queremos soji
Alguém, não, dey carregam corpo
Nack sou alguma coisa, ahh
Nack sou alguma coisa
To ba ta fele, fele
Nack sou alguma coisa

Você ganhou chop onde você nunca trabalha
Shey na porque me sef eu nunca falo
Eu olho você dey rir você vai, vai, vai, gongongon
Eu sei dizer que a hora vai chegar
Omo eu sei dizer que a hora vai chegar
Wey você não vai caber mentira não mais
Omo omo, vida por sua vez
Goste ou não
Para ba ginger me, gbeskele ir estourar
Ki gbe, je kan gbo oh

Alguém, não queremos soji
Alguém, não, dey carregam corpo
Nack sou alguma coisa, ahh
Nack sou alguma coisa
To ba ta fele, fele
Nack sou alguma coisa

Dinheiro em breve esperado
Je kawon padi e jen be
Eu dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
Eu estive respondendo sim senhor
Agora na me dem dey responda sim senhor
O respeito é recíproco
Mesmo sem saber que eu digo especial

Alguém, não queremos soji
Alguém, não, dey carregam corpo
Nack sou alguma coisa, ahh
Nack sou alguma coisa
To ba ta fele, fele
Nack sou alguma coisa

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori ganhou
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori ganhou
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori ganhou
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori ganhou

Composição: Damini Ebunoluwa Ogulu / Malik Venna / Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong